Playing via Spotify Playing via YouTube
Skip to YouTube video

Loading player…

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss

Lyrics

Oh oh oh yeah wawawa oshey
Babyfresh on the beat giving them all
London
Yeah yeah yeah

Call my number I go respond oh eh (I go respond oh eh)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond oh eh (Girl I go respond oh eh)
You are enough eh
You gimme love wey dey sweet my body oh!

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

Bayi loving that your Pepe dance bayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy

So fine... whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine... whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh (Omotorewa)
Wanna give you loving say
Shey na you go Dey touch my body
All night long baby for long oh baby say

Say Call my number I go respond owe (I go respond oh eh)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond owe (Girl I go respond oh eh)
You re enough owe
You gimme love wey dey sweet my body oh!
(Wawawa)

So fine... whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine... whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (Nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Bayi loving that your Pepe dance bayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy

So fine... whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine... whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Writer(s): Charles Chukqu Chibueze, Sunday Okechukwu Enejere, Michael Ovie Hunter

Don't want to see ads? Upgrade Now

API Calls