Lyrics

Mehn I'm stynish

Lahor wowo wowo
Abba me digwe

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

I wanna be faraway
Sip wine, stacking all my mula
Everything i do i no fit remember
Everything i do i no go remember

Body no be firewood
Me sef want to live Lavida
Loca
Take mama to Bahamas
Me plus you is equal Bodmas

Oluwa cover me
Many things for my mind
Wey dey bother me
Everything i dey find
Alubarika oh
Alubarika

No time for frenemies
Dem fit stab you for front
When you watch your back
Everything i dey talk na reality
So i focus on my melodies

(Melodies)
Baby oh oh oh oh
Baby oh oh oh oh
Baby oh

Sadly i, i wanna live a little bit of life
A bit of tension crushing tables on my mind
Forget the ocean add a little bit of ice

I feel the sky
There's a little pressure on the cloud
Four five six seven, that's a little bit of nine
Nothing can really stop a little nigga shine

Oluwa cover me
Many things for my mind
Wey dey bother me
Everything i dey find
Alubarika oh
Alubarika

No time for frenemies
Dem fit stab you for front
When you watch your back
Everything i dey talk na reality
So i focus on my melodies

Writer(s): Destiny Osahon

Don't want to see ads? Upgrade Now

API Calls

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss