歌词

(Fun'-Fun'-Fun')
Oh-no, no-no-no-no
(Funkula)

Everybody lookin' for somethin' to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course, you go see your VC
You no get the job 'cause you no know the DG
Wayo

歌词在下面...

不想看到广告?马上升级

Oh my home (oh wayo oh)
Oh my home (oh mago mago oh)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of?
Oh my home (oh wayo oh)
Oh my home (oh mago mago oh)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of?

See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Dem cast and bind by fire oh
Fire oh, fire oh, fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh, tire oh, tire oh

Kpos
I dey carry cutlass, any pit wey dem dig we must jump and pass
Shey na H you dey H, wey make you sabi contact
If na hate you dey hate, Abobbi stop am fast
You wey dey pali with my paddie from back
No forget say chinos look like khaki from far
For basic amenities, my people dey cast and bind
Who do us this thing?
The matter suppose cast from time

Everybody lookin' for somethin' to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course, you go see your VC
You no get the job 'cause you no know the DG
Wayo

Oh my home (oh wayo oh)
Oh my home (oh mago mago oh)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of?
Oh my home (oh wayo oh)
Oh my home (oh mago mago oh)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of?

See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Dem cast and bind by fire oh
Fire oh, fire oh, fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh, tire oh, tire oh

Hey yo, make way, bad boy's comin' through
Ajebo Hustlers
Kpos Lifestyle
(Avante)

Writer(s): Alli Odunayo, George Dandeson, Precious Isaiah

不想看到广告?马上升级

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭