歌词

First in the scene, second to none when I bust
Preacher man sin, even the boys no dey stop
Shayo for cup, All my niggas on the run
Irie like Bob Marley, Redemption Song
First in the scene, second to none when I bust
Preacher man sin, even the boys no dey stop
Shayo for cup, All my niggas on the run
Irie like BoB Marley, Redemption Song

And it's still thug season, tell em that the boy can't see em
I been in the cut for ages, dialogue with men or reason
How the boys turn to men, and the men don't share no secrets
This the redemption song for the masses, better go fight poverty
Carry the fire then disseminate, me I dey gather for base
Them know say Las Gidi na ever the place wey fit to scatter men brain
Cover myself with the Blood of Jesus, Mix am with Ace of Spades
Dem say be weary of your neighbor, if I slap that neighbor face
Na gbas gbos
Pass that
Narco
Role model na Dangote
Me I go fire my Barcode
Steady dey grind for the large dough
Carry your babe, if you like Bone
Fight against the forces, Alaye no Dey calm oh!!

歌词在下面...

不想看到广告?马上升级

First in the scene, second to none when I bust
Preacher man sin, even the boys no dey stop
Shayo for cup, All my niggas on the run
Irie like Bob Marley, Redemption Song
First in the scene, second to none when I bust
Preacher man sin, even the boys no dey stop
Shayo for cup, All my niggas on the run
Irie like BoB Marley, Redemption Song
I been legendary, plus my flow be scary
They be actually trying to be sounding funny
If they step up to me, then they effortlessly
Gonna get the Ls, Normal Loses homie
I dey fight poverty, all the broskis know it
You Dey assume, assumptions no help nobody
For a fact, you be dimwit Nigga
And this is your own eulogy

Hit them with the cynical wave
I been the GOAT since days
Of old, No be play
I step with only grace
I no fit try to fake
Karashika dem dey for only fans eweee

Better fight for your life

Writer(s): Anyanwu Moses Chuwkuemeka

不想看到广告?马上升级

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭