歌词

Yeah eh eh
Uh
Niphkeys
No more sorrow
No more sorrow
No more sorrow
No more sorrow
For my life
No more sorrow
No more sorrow
No more sorrow
No more sorrow
For my life
Anything wey go make me stress
Omo me I no Dey bother
I just wan better my life na why I Dey go further
I no like see finish na why I Dey my space
Oluwa don bless us na why we celebrate

Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty
Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty

歌词在下面...

不想看到广告?马上升级

I've come this far I cannot loose
I cannot loose
I go flex my money ko kan aye (ko kan aye)
Them say I bad but na old news(na old news)
Kin sha ti rowo kin rale
Kin le jaiye (Kin le jaiye)

Anything wey go make me stress
Omo me I no Dey bother
I just wan better my life na why I Dey go further
I no like see finish na why I Dey my space
Oluwa don bless us na why we celebrate
Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty
Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty

Where una dey when I put in work
Won wa gbo kpe otinlo
Bebe nlo
Aye nlo
Emi o gbo nkan ti won so
At the end of the day Only you fit carry your matter for head
At the end of the day anything wey go sup
Omo e go sup (e go sup)

Anything wey go make me stress
Omo me I no Dey bother
I just wan better my life na why I Dey go further
I no like see finish na why I Dey my space
Oluwa don bless us na why we celebrate
Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty
Success is guaranteed
Enjoyment is guaranteed
Long life is guaranteed
With plenty warranty

Dozer!

Writer(s): Oluwadamilola Tella

不想看到广告?马上升级

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭