歌词

Oh oh o... O no ooo... Yea yea eh ee
Everybody kuku hear the gunshot
Now am down for you, oh oh spyro
Everybody kuku hear the gunshot
You shot me, now am down for you
Who caught me? Who?
Nobody fit caught me cheating on youu
And even if dem say na tabuuu
I go still dey do ooo yeah
Bobo no go die, unless ...
And i go give you love, love, love until ...
Baby, like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke, olajumoke nlo)
I give you money oh (i ready komanlo)
Oh baby gimme love, cause for you
(I go dey, i go dey) if anybody ask
me when i go marry (na today, na today)
I no say i no get money, baby like (dangote,
dangote) baby name your bride price, baby baby (i go pay,
i go pay). Anything you give me,
baby i go (i go take, i go take)oh nooo
And if you fall sick, (i go pray, i go pray for you)
Baby. (i go shake, i go shake)
If any body try to take you away
(I go shake, i go shake) sepe
Mummy where you dey, body don dey shake oh.
Me want to take you
I no fit wait oh, E don dey tey oh, wetin you say oh oh
If i give you money, give you my love
Which one you go take from me
When my music no dey blow again, shey you go dey with me.
I just wanna know... sepe,
would u let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi.
I just wanna know...
Would you let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi.
Like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke,
olajumoke nlo). I give you money oh (i ready komanlo)
Baby gimme love, cause for you
(I go dey, i go dey)
If anybody ask me when i go marry
(na today, na today) i no say i no get money like (dangote, dangote)
Baby name your bride price, baby baby
(I go pay, i go pay).
Anything you give me baby i go (i go take, i go take) oh noo.
And if you fall sick, (i go pray, i go pray)
Baby!! (I go shake, i go shake)
If anybody try to take you away
(I go shake, i go shake) sepe!

Writer(s): Richard W. Jr. Nowels, Lykke Li Timotej Zachrisson, Bjorn Daniel Arne Yttling

不想看到广告?马上升级

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭