歌词

I have a dream that one day
The children of this great nation
Will look forward to a much brighter future
One day, we can fully utilize the resources of this great nation
To its full potential
I have a dream

One day, one day
E go better for Naija
Money go circulate, light go dey
One day, one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey, I for like make e be today

歌词在下面...

不想看到广告?马上升级

It's still the same guys
Still the same lies, still the same breed
Still the same greed, still the same promise
Ten years in office, make no change
Except for their pockets, they really don't care
And we don't either, we'd rather just chill
Watch them deceive us
Trust in God, that's what they teach us
To idolize leaders, ballers, preachers

And don't ask questions or else they'll kill
Watch them loot, they rob, they steal
All the resources under our nose
Can't blame 'em it's the position we chose
We stay subdued, modern day slaves
Living like shit in these modern day caves
We must say no that's the solution
New day, new way, due revolution

One day, one day
E go better (e go better) for Naija (for Naija)
Money go circulate, light go dey
One day, one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey, I for like make e be today

It's been about 50 years of this struggle
It's been a long time we've been on this hustle
It's almost as if say we no wan grow
People dey lead us just to get dough

'Cause if light no dey generator must sell
And if you get gen you must buy fuel
And to buy fuel, no be small matter
Without borehole, you no fit get clean water

So, how poor man suppose to do business?
How small child suppose to fight sickness?
If for hospital drugs no dey
And if you get wound you must to first pay
Now our education don dey fall short
All skilled workers just wan comot
This kind system e no sustainable
It is not sustainable

One day, one day
E go better (e go better) for Naija (for Naija)
Money go circulate, light go dey
One day, one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey, I for like make e be today

Eh, me I go yarn, I go still dey speak my mind
For all the basic amenities my people dey find
Our children dey die, our wives dey cry
And it's all due to the corruption

We must say no, no to all bad politicians
No, no to bad government officials
No, no to all man wey suppose dey work, wey dey thief money
Healthcare is so bad, mortality rate is too high
Mortality rate is too high
Good road e no dey, for road my people too pae
For road my people dey too die

Clean water to drink, good house to sleep
Electricity and security
My brother all these things na basic amenity
Na basic amenity

One day, one day
E go better (e go better) for Naija (for Naija)
Money go circulate, light go dey
One day, one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey, I for like make e be today

One day, one day
E go better (e go better) for Naija (for Naija)
Money go circulate, light go dey
One day, one day
We no go need to ja comot Naija
Omo e don tey, I for like make e be today

E go better for Naija

Writer(s): Sikirullahi Dabiri, Oladele Babalola

不想看到广告?马上升级

相似单曲

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭